Adekunle Gold, Zinoleesky - Party No Dey Stop lyrics

Zinoleesky [Azeez Shina Oniyide]

[Adekunle Gold, Zinoleesky - Party No Dey Stop lyrics]

It's kel-p vibes

I’m not moved by what I see
I know who I be, I just want my peace
Make money eh i go get everything I need
In my own timing koni kọja mi
Koni delay so many people deny
Oluwa don co-sign
Can’t believe this is my life
Everything come align
They looking me so surprised
Shọmọde lo dun bayi
I know it's hurting your pride
Believe me I don't mind

Party no dey stop, when we pop yeah we up
Plenty spending like it’s nothing
Party no dey stop, when we pop yeah we up
Plenty spending like it’s nothing

See me I no dey worry
'cause oluwa don co-sign me
I no dey put mind for wetin no concern me
Kind of slow but I'm always on timing, ahn
See my eyes don see many thing
Ti mi o gbadura f'ota mi
If you still dey hate, you need therapy
Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah
Aje, ti n ba jade tan aya wọn a ja
Ti n ba ti fẹ mule na banger
Me wey I don high on paraga
How I go get time for wahala?
Find one girl wey fine like Rihanna
Spending like Obi Cubana
Leave acting for Tony Montana
Original not made in China

Party no dey stop, when we pop yeah we up
Plenty spending
(Plenty Spending) like it’s nothing
(Like it's nothing)
Party no dey stop, when we pop yeah we up
Plenty spending like it’s nothing

Ọrọ aye mi ko ma le ma lọ Cali or Paris
Go again another day
Kilo fẹ Richard Millie or Patek?
Wo currency lọwọ mi
The real shit no fugazzi, no fugazzi
In tha club, turn it up (Turn it up)
Oluwe mawe, oluwe mawe oh oluwe mawe

Party no dey stop, when we pop yeah we up
Plenty spending
(Plenty spending) like it’s nothing
(Like it's nothing)
Party no dey stop, when we pop yeah we up
Plenty spending like it’s nothing

Interpretation for


Add Interpretation

About the song Adekunle Gold, Zinoleesky - Party No Dey Stop

Immersed in vibrant colors, Adekunle Gold and Zinoleesky captivate their audience with their latest hit, "Party No Dey Stop." The music video is a visual feast, emanating love from South Africa and garnering praise for its creativity, sharpness, and smoothness. Viewers find themselves turning up the volume and smiling as the duo's infectious energy fills the screen.

A blend of tradition and modernity, the video showcases Nigeria's rich culture while carrying the weight of Africa on its shoulders. Fans from Kenya, Côte d'Ivoire, and Uganda express their admiration, solidifying the song as a street anthem across the continent. The dance moves and artful visuals only add to the video's allure, with some even hailing it as the song of the year.

The video's production crew receives kudos for their masterful play of colors and the director's unique artistic vision. Adekunle Gold's ongoing transformation is a topic of intrigue, as his collaboration with the talented Zinoleesky results in an unforgettable masterpiece. Fans gather from Instagram, eager to discuss the brilliance of the collaboration, and the video's impact reaches as far as the Democratic Republic of Congo.

Despite the song's brevity, its powerful message resonates with listeners, urging the next generation not to let this anthem fade away. Adekunle Gold's creativity shines through in the video, inspiring others to follow in his footsteps and even produce songs for him one day. The catchy tune, paired with the mesmerizing visuals, ensures that "Party No Dey Stop" won't stop echoing through the streets and hearts of its listeners anytime soon.

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret