Adekunle Gold - Win lyrics

[Adekunle Gold - Win lyrics]

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company

Big love to mama she raised a man
(A Young King)
And Blessings to friends that hol me down
(For loving me)
More life to the fans you changed my life
(Ese)
And Bigs up to me I never give up

I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win-win
Win so hard I make a scene

Win-win
Win-win
Win-win
Win-win

Wetin no killi-killi me
Better never come back
Suffer suffer Omo see my throw back
Winning so sweet I'm not tryna lose
Don't wanna go down Omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space
Big love to mama she raised a man
(A young king)
And blessings to friends that
Hold me down-down-down
(Loving me)
More life to the fans you changed my life
(Ese)
And Bigs up to me I never give up

I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene

Win-win
Win-win
Win-win
Win-win

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret