Alpha Ojini, M.I Abaga - PDA lyrics

[Alpha Ojini, M.I Abaga - PDA lyrics]

Yeah, yeah
I go carry your matter come outside
No dey do me four one nine
My battery don die
I don dey call your line oh
E don dey resemble four one nine ehhh
Omoge kilonshele gan gan gan oh
All this PDA around me
Me sef I for like love
See as this your matter na wetin I dey on top
All I wanna do is show you love
Show you love all that I wanted was to
Give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to
Give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
Cos I’m in love, I can’t keep it on a low
Can’t keep it on a low
I’m in love, I can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh
Can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh
Can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh
Oh oh oh yeah na the body be the koko
She say what’s love, na the pipe be the koko
She say what’s love, na the body be the koko
She say what’s love (MI Abaga)
Yo Alpha add me likkle bass
When you in the room girl, things ah lituate
I love it when you dance baby
And wiggle waist
I fit to face your papa ask him if
He’s free from six to eight today
So we can just relate
Cos shebi we go soon relate
Alpha bet me say I no fit
Spell it out like alphabet
I said Alpha but give me an alpha beat
And I’ll forget my pride and tell
Her how perfect she is
Pretty like Alpha beach
Where the water touch the land
It’s real beauty, no counterfeit
Wanna tickle her toes like say I
Been dey count her feet
And these niggas they can’t compete
They can’t ah fit to
Answer fifty questionnaires about
The ways you special dear It’s getting clear
Like left and right leg of the same shoe
We are meant to pair
And life is looking like a thing
That we are meant to share
No dey fear to enter baby
Nobody can interfere
I wanna hug you tight and keep
You warm like winter wear
So give me your number girl
Before your friends appear yeah

All that I wanted was to
Give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to
Give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
Cos I’m in love
This your love dey do me one kind
One kind, one kind
Cos I dey feel like say you price
My heart but you no wan buy
Omoge why you chop my eye
I’m finna take back my love
If I’m not who you want
Girl you got me messed up
I go comot monkey hand for pot
Before I end up on life support oh
All this for what shebi na because
All that I wanted was to
Give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to
Give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
Cos I’m in love, I can’t keep it on a low
Can’t keep it on a low
I’m in love, I can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh
Can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh
Can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh oh
Can’t keep it on a low
Can’t keep it on a low oh oh oh
Can’t keep it on a low
I can’t keep it on a low oh oh oh
(KemiSmallzz) like James Bond
He approaches his mate with a pickup
Line buried in sexual innuendo
How do you take your coffee? One hump or two?
I mean, I want to hump you
Not every female responds to his advances
But when a match does happen, it’s magical

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret