Asake - Great Guy lyrics

Ahmed Ololade [Nigeria]

[Asake - Great Guy lyrics]

Ololade mi Asake
Tune into the king of sound and blues

I be the vibe you can see in my lifestyle
Omo mo soft give them peace sign
Different pattern on my own style
So, consistent no resistance
Leader of the pack you call me a brave guy
Steady conquering I be great guy
Man wey sleep who go wake am
This life be like roller coaster
Omo olorun koma sere owale ibe lon gbe
Ti ba moti mo ma dele jaiye ori e wasere o
Omo olorun koma sere owale ibe lon gbe
Ti ba moti mo ma dele jaiye ori e wasere o

Satin wan satin paris wan berlin
Kashimi orimi ma je se sin
Aje mo pke ni ko je mi
Aradugbo egbami wan ni motun ti se mi
Shebi oun e fe ni i sabi i no sabi
Party after party i'm Gucci
Christian Dior oh my jesus
I will see you guys soon in the morning
I gats to go dey with my baby o
Hmm baby lean on me jeje li jeje li jeje o
Rora gbenu si shey jeje o aye fele o
Ka shey pele e gbe soke
Ema je o wale

I be the vibe you can see in my lifestyle
Omo mo soft give them peace sign
Different pattern on my own style
So, consistent no resistance
Leader of the pack you call me a brave guy
Steady conquering I be great guy
Man wey sleep who go wake am
This life be like roller coaster
Omo olorun koma sere owale ibe lon gbe
Ti ba moti mo ma dele jaiye ori e wasere o
Omo olorun koma sere owale ibe lon gbe
Ti ba moti mo ma dele jaiye ori e wasere o

Wasere o kere lja lo de lorin do we
Omo oba mi o gbe le sati mo gbe le
Aja mi lo sare never loose guard
Mi o seke so many things wey my eye don see
Irony see reality normally i get packaging
Shey you go like know ask Tunde ednut
CBD shey you see me ri mTV lori AIT
Jesus Christ won fe Judas mi
Before you 4 5 6 you gats to 123
2 plus 2 no be 1 i get the talent no be cap
My time is prime besi wa ko kpai
Luku wo design omo iyami je ko shine

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret