Brymo - Life Dey Go On lyrics

[Brymo - Life Dey Go On lyrics]

What a song!

Once upon a long lost time mama born a saint
Memories no dey to shape
My thoughts, no regret
No pain
And all the ladies see me say my ovaries
Pretty little baby
Wetin my mama say and
Everybody dey like rookie
My mama tell me wetin my papa say
When everybody dey work for me for free
I frown
Them shed the tears

E dey go on, Life dey go on
I crawl, I waka, I fail papa
E dey go on, life wheel dey turn, dey go on
I run my broad, for school, for mosque

When I just be little boy e
I go wear my cape
Imagine the fate of the world
E dey for my hand
E get time life show me pepper
Tales, you no know my story
The song I been dey sing

E dey go on, life dey go on
I run I take off
Dem try to shoot me down, I nook them all
E dey go on, life wheel dey turn, dey go on
I sabi the road I talk, them
Try to keep me out
I buy the bus

And the truth been dey hurt me
E no get shield to protect me
I breathe in, I breathe out
Feel alive and say and again and again
Them ditch the bus, them run
The south people bus them run
I fix, I patch, I exhaust
Those wey love to join me, them come

E dey go on, life wheel dey turn, dey go on
I stand for freedom for my life
I love, I laugh, I drive to Winfell ah
To feel alive, to stand proper and to learn
To stand and try, to free my mind, to be wise
To live and style, to take
Flight, to dey shine
To unlearn, to try again, to win some more
To go far

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret