Cuppy, Skuki - Werk lyrics

[Cuppy, Skuki - Werk lyrics]

Haha to cuppy this tune, press this

Mami, werk werk werk mami werk werk werk
Mami werk werk werk werk werk werk werk
Mami, werk werk werk mami werk werk werk
Mami werk werk werk werk werk werk werk

Baby body looking like a range
More like a land rover
Baby leave your friends je ka solo
Wa je ka solo
Fine body, Set body, way you whine
Omoge werk for me fine body, Set body
Baby girl come and just werk for me
Ha o ni kin mi so sigbe o ni kin sewun sigbe
O ni kin wole toba odi yen sicki sicki

The way you move it omo, o sicki sicki

Mami, werk werk werk mami werk werk werk
Mami werk werk werk werk werk werk werk
Mami, werk werk werk mami werk werk werk
Mami werk werk werk werk werk werk werk

Boy you, are you gonna spend doe?
Put Cuppy in a
Wait, wait, Cuppy in a ‘Rarri (skrr skrr)
Tell me where you wan go oluwa Cuppy ni mi
I got the green light baby
I make them touch the ceiling
I make them scatter building
Back it up, back it up
Money dey, oya rack it up
Turn it up, turn it up
All my girl dem, oya work it up
And if you no sabi make you go sabi
And if you misbehave i go tell daddy

Mami, werk werk werk mami werk werk werk
Mami werk werk werk werk werk werk werk
One thousand dolls’ for Nneka
One thousand dolls’ for Seki
One thousand dolls’ for any girl wey
Go take care of daddy

Shawty got a figure 8, but she working 9 to 5
She dey ask for 100K
But I dash am ninety five
Her boyfriend be stalking me
Ka le fe wa terrorize situation ti critical
She vome dey say
She no want this, she don't want that
She don't want people be thinking that
She no want gbish, she no want gbash
She no want chiki chi fi chika
Back it up, back it up
Money dey? Oya rack it up
Turn it up, turn it up
All my sexy girls, come on turn it up

Mami, werk werk werk mami werk werk werk
Mami werk werk werk werk werk werk werk
One thousand dolls’ for Nneka
One thousand dolls’ for Seki
One thousand dolls’ for any girl wey
Go take care of daddy

Skuki oshey
Cuppy it’s DJ Mope on the beat

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret