Dagrin, PK - Skin To Skin letra de (lyrics)

[Dagrin, PK - Skin To Skin letra de lyrics]

Eh Ehn, wit dem, Still On
The Matter, Still On, Still
Still On The Matter

I used 2 be d one wey dem dey call dagrin
How u dey feel me bro wen i dey do my thing
I cum lyrically cum spin d thing
This one wey I bring is title skin 2 skin
Body cum jam body, get on d dance floor
Like u no send nobody, and make u
Move, make u catch d groove and
Raise d groove, My groove and u ready 2 fool
Get ur body in the girl
Girl why u wanted to be, be
Be make una just follow me
Na me be Dagrin, u no say na me, definitеly
One day we dey go carry grammy, е
Jo e s′amin, 'cos I am what I am
Me full grand no b head like big head
Lyk cocoyam
I no b lyk those one wey dey flow tackle


We don go all around d
World, una still local, chicks
2 gbadun my style, guys dey feel
My music wey dey make dem high
I just b d one 2 put dem 4 d right mood
′Cos right here 4 ur neighbourhood

Dead body jam body (oh, oh)
Make you hold sumbody
(oh, oh) , so make u na no stiff body
So make una body cum jam body (oya oh)

This joint dey esendenba, as
I dey rule gbedu sum pple say na ebu
But anyhow dey yarn we go bubble
I no u feelin bros make u chop knuckle
Dem no know say i fit bring the new flava
Wey many pple don dey target lyk
Unripe guava dey wan pluck am
'Cos me no get tym to waste, for dis game
Lyrically no b copy of face, make
U feel d vibe no matter ur tribe
Make u dey move as u dey feel
Make u smell d flow, anytym the wind dey blow
Na d matter, make u enter ur body
Na d matter, u wanna know how we dey do
Call in ur friend Abayomi, Ruka and Chinedu
Me and my homeboys
U know who fill dis squad, ej'alo
We gonna step 2 d dance floor
Oh boy, na me do the rap
Tegos, na d bro wey dey cook d beat
If i cum ur street, jo, make u feel the hit
Make no kit, thats exactly what it is

Dead body jam body (oh, oh)
Make you hold sumbody
(oh, oh) , so make u na no stiff body
So make una body cum jam body (oya oh)

Iya rapati, kilewa se ni party
Party si ma bere ni 4: 30 ede ti sare de
Lati 12: 30, eyin le ma kokode
Eyin lema gbeyin, kilode so fi party seyin
Motun wa bayin soro e tun feyin
E le duro rara titi ta ma fi bere
E malo e pade wa e ma repete
Omo pple hear my flow dey say i don kolo
And today u no say sumthhng like yellow
I try 2 be myself not lyk ikerpalopelo
The flow go make u bounce like a pillow
Get on d floor make i see u shake like jelo
Nigeria, all over Africa, Togo, Morocco
And I still dey represent for Congo
You like my style make you
Stay make you no go
I′m lyrically strong on the
Field like Babayaro
While little love 2 dey play me like Mario
Dey use pako wazobia flavour like zobo
E don tay no be today like jaja of opobo

Dead body jam body (oh, oh)
Make you hold sumbody
(oh, oh) , so make u na no stiff body
So make una body cum jam body (oya oh)

Exactly what it is exactly what it is
Exactly what it is

Interpretación para


Agregar interpretación

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpretar