Danagog - Hookah (feat. Davido) lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Danagog - Hookah feat. Davido lyrics]

I'm Danagog danbaba, Danbaba
OBO, baddest

You can catch me in a hurry I'll wait
Home body no dey follow my rate
I dey do am day by dat oh
E dey look like play like play oh
Oya baby girl whine your waist
To the beat now no delay
Omo no wayo for here oh
We dey high for where we dey oh

We be sipping on don perignon
All my guys call me don colignon
Baby would you get down for the money
All my guys dem dey kill for the money
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dеy make dem go call am
All my guys dema likе hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am eh

Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah

Bombom man, bombom man
Where the girl with the big baka
Go call am for one corner
If she dey make dem go call am zim Zimma
Who's got the keys to my beamer
Oya go and call Aisha
And all my girls wey love
To smoke on that chicha hKN, HKN
Oya come to my room make
I give you nice hookah
They call me Danagog and I get bazooka
Pull up in a Porsche charle
Pull up in a Range
E bami won mo to ba se kotun wa arrange

We be sipping on don perignon
All my guys call me don colignon
Baby would you get down for the money
All my guys dem dey kill for the money
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am
All my guys dema like hookah
Tell the girl say you wan do am
Where she dey say I wan look am
If she dey make dem go call am eh

Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah

Hookah mix Masta Garzy
O di di Kiddominant
If she dey make dem go call am
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah
Hookah, hookah, hookah hookah

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret