Davido - Jowo lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido - Jowo lyrics]

My baby jo, jo jo, jowo
My baby jo, jowo my baby jo, jowo
Jowo

One time
Tiri gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you
Try dem no born me well
I no fit tire for your matter
Lai lai say I no do
Suddenly man calm down, man
Down for only you, yeah

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo
Look into my еyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi jo, jowo
Look into my еyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo baby, oh

Jo, jowo my baby jo, jowo
My baby jo, jowo jowo

Amina, zomana answer me jo, chasin' me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu mina mo la e go, gbo temi na
No no no me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oya raga, raga, ragabomi jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

Jo, jowo my baby jo, jowo
My baby jo, jowo jowo

Jo, jowo my baby jo, jowo
My baby jo, jowo jowo

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret