DJ Shabsy, Sugarboy, Kizz Daniel - Raba lyrics

Kizz Daniel [Oluwatobiloba Daniel Anidugbe]

[DJ Shabsy, Sugarboy, Kizz Daniel - Raba lyrics]

Omo na me as I dey here o na na na
Omoge my Raba is near o na na na
In love with your body i am
Say, I’m in love with your body, yeah
Oh eh oh oh

Lotori mi lo je gbese ai, eh oh
Lotori mi lo je gbese lo-je gbese oh oh
Lotori mi lo je gbese chy! eh oh
Lo je gbese Oh
Lotori mi lo je gbese eh, lo je gbese eh oh

Jen koba wan rastaman burst pon another one
Bands be the motto gabadaya
Sugarboy sweet like Agbalumo na dem na know!
MrLover, lover E Know business
If no Raba Raba mr sugar-sugar
Akwaibom g wey dey scatter scatter
Boss fi di hit feel the heat feel the beat
Anytime couby drop put that Ish on repeat
Dj Shabsy for the street no be beans
The girls wan chop big thing on repeat
You believe me
The Pretty girls dem, them want to deceive me
Emperor Geezy
See let them know that we run the city

Omo na me as I dey here o na na na
Omoge my Raba is near o na na na
In love with your body i am
Say, I’m in love with your body, yeah
Oh eh oh oh

Lotori mi lo je gbese ai, eh oh
Lotori mi lo je gbese lo-je gbese oh oh
Lotori mi lo je gbese chy! eh oh
Lo je gbese Oh
Lotori mi lo je gbese eh, lo je gbese eh oh

Omo omo tell me whose farther than
Tell me whose wacker than me
Omo I kick off the show 20, 1-4
Scatta all of dem put together Chai!
Na so dem fire me for Twitter
Say I too, dey mess with the same sound
No to dey worry me no dey famba
I too, dey kana with the songs I dey push out
Mo sare shey 3 hit's
Dem girls Dem loose oh, Dem Eye
Dey too shook oh
Sugarboy fire, me I thunder one
Shabsy lo fa collabo won yan
Craze dey worry them
Bo ya le mo pe moti yo, Shame dey worry them
Bo ya le mo Danny on the low oh

Omo na me as I dey here o na na na
Omoge my Raba is near o na na na
In love with your body i am
Say, I’m in love with your body, yeah
Oh eh oh oh

Lotori mi lo je gbese ai, eh oh
Lotori mi lo je gbese lo-je gbese oh oh
Lotori mi lo je gbese chy! eh oh
Lo je gbese Oh
Lotori mi lo je gbese eh, lo je gbese eh oh

Boy kiss, Dj shabsy, Sugarboy ye eh
G Worldwide, hahaha! Black Card in my pocket
Bill ain’t a problem, Forever Dope!

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret