Dremo - Mabel (feat. Davido) lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Dremo - Mabel feat. Davido lyrics]

Ayaya!

Give me space make I no kill person

On top your matter, shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya i say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel,  Mabel your head e dey there

I wanna wake up with me
Girl in the morning light
I make her breakfast in bed
Make she feel alright
Today you no go do anything
'Cause anything you want I go do
Anything you talk I go do

Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter

Give me space make I no kill person
On top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya i say Mabel, Mabel
Your head e dey there, e dey there
Oh I say Mabel, Mabel your head e dey there

Am a new man hallelujah
All my bad habit's I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey

Shey shey ko si Oga Ade
Make make them pack well, valle
This one na my wifey, gbagbe
Make them, make them cool down, charlie

Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Oh baby girl, I want your loving tonight
Oh baby girl, I want your loving all night

All night, all night

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret