Vector, Erigga, Graham D - Oyo lyrics

[Vector, Erigga, Graham D - Oyo lyrics]

Pull up with the squad
Give them knuckle make them chop
"Erigga don make am
Now" Na wetin them dey talk
How much for the drink? They no wan know
They don dey pop

Area too dey overdo na why
Police too dey burst
Dawg, who they shoot that one na him luck
Wetin police hate pass na two and dreadlocks
Ip yolo, Ip yolo
We no get money for babe, Teddy p yolo

Hunger dey slap man for face
For where him wife dey
Him last hope na merrybet
Na there him life dey
Nepa dey fuck up steady
Dey use the light play
We no dey see the light
No be say we no like pay
My mama when retire
Government never pay her shishi
You need to see the responsibility
When them pack give me
My text message, na family account full am
Na man dey rule man
So tell me wetin man do man

Iju nwa siri ke echekwe nne madu, ncho nwegi
So you better shine your eye
Because this life e be like market
Ngb'on nnewi oyo, this life is personal
Everybody them dey run their race oh

Oyo, you are on your own
If you no get anything wey be your own
Echekwe nne madu, ncho nwegi
I'm here sipping this Henny
With my thought molding out
Looking at my own thoughts
It's like, my thoughts are feeling proud
Like what the fuck are you thinking?
Don't you know you are special?
Don't you know you are blessed?
Even in this recession
See, other people took a break
They let recession recess 'em
Ko kan aiye, why you stressin'

To ba fi ko kan aiye, bring the wesson
I make money and spend little with
The people in the hood
Let's say I like supporting small
Business in the hood
Cherry get pikin wey dey uni
And she dey sell beer
She get another little one
With pretty girl flair i mean
She also has to think about some health care
Awa kon wo some guys
How they know of welfare

But I gats move because the streets
Is not a good place if we had a choice
We'd all agree it's not a good place
There's nothing cool about mosquitoe
Bites or zero light
(There's nothing cool about mosquitoe
Bite or zero light)

Iju nwa siri ke echekwe nne madu, ncho nwegi
So you better shine your eye

Because this life e be like market
Ngb'on nnewi oyo, this life is personal
Everybody them dey run their race oh
Oyo, you are on your own
If you no get anything wey be your own, oyo

Yeah, na the beginning e hard oh
Another pikin dey the yard oh
When go sell recharge card oh
Situation very bad oh no father figure
Na the way when I take grow up
Give up no join
How you think say I take blow up?
E be like Val Regina show when
I sit down with Ned instead of money
I collect him number instead
I'd rather stay connected
'cause money dey distracting
You fit dey feel say you make
But here's where you lacking
Police don burst you
Which person number na him you wan call?
Hope no be me
'cause I no go even see your call
If no be money you dey talk
Abeg beware from me
I busy die, na why you no dey hear from me
But if na money you dey talk
You go hear from me in short
No make any move until you hear from me

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret