Falz, Wande Coal - Way lyrics

[Falz, Wande Coal - Way lyrics]

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn
Mo mọ wọn eni to mo way lo mowe, gbagbe
No be everybody father lo kawe, lo kawe
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe (true)
No be everybody wey go (true)

No be everybody know book (true)
E no mean say me I be (fool)
Money dey me account like (full)
Don’t make me lose my (cool)
If you give me, make you give me like
If you give me, make you give me like

Mo ti mope mi o smart lati class one
Iwo nso oyinbo emi ń tabon
And I got a F9 in Maths gan-an
But, I’m calculating hundred thousand
(dollars) wey you hustle for one year
Me I made it on one endorsement
Five point GP from the onset
So you mean you still dey find employment?
That be nonsense but I’m the dumbest
Ta lo sọ bẹ? See the numbers
I recorded at the concept
Feel the pocket
How you go dey ask me say wetin be budget?
I’m insulted!

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn
Mo mọ wọn eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe (true)

No be everybody wey go school
Who dey hustle na hin know the real way oo
Everything we do is all about the ego
Ogbeni check oo
No be who score hundred percent oo
Many men don make it at the ghetto
And if you check, dem no pass NECO
(is that so?) no dey form say you get sense
Na how you dey measure your intelligence?
But we still no dey fit see the extent
If you no dey get cheque, what’s the essence
When boys no dey fit feel your presence?

Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn
Mo mọ wọn eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo mowe

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret