Flavour, Wande Coal - Wake Up lyrics

[Flavour, Wande Coal - Wake Up lyrics]

Comment tu t’appelle
Wande Coal, Mr flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr flavour eh break it, hololo
Masterkraft on the beat hololo
Flavour break it, hololo
Wande Coal hololo, hololo (oyonima)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (Wande Coal)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (oyonima)
Hololo, helele, hololo

Everybody celebrate
This na the dance to dey jolly dey
As we don dey dominate
So omoge show me your figure 8
(roll am, whine am)

If you get money eh (get money eh)
My brother make una dey jolly eh
(dey jolly eh)
See this life, e no get part two eh
(part two eh)
Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
(break it)

Dem go wake up
Hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up
Hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (Flavour)
Hololo, helele, hololo (Wande Coal, dollar)
Hololo, helele, hololo
(spending money in dollar)
Hololo, helele, hololo (oyonima, dollar)
Hololo, helele, hololo
(spending money in dollar)

I love your baka ehh
The way you winding up on me
The way you dey buga ehh
Baby shakie your something
Ebelebe, ebelebe, this girl is killing me
Ebelebe
Chineke meh, ebelebe, this girl is killng me
Ebelebe

If you get money eh (get money eh)
My brother make una dey jolly eh
(dey jolly eh)
See this life, e no get part two eh
(part two eh)
Oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
(break it)

Dem go wake up
Hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up eh
Dem go wake up
Hear this gbedu they go wake up
Mr Flavour, Wande Coal dey wake up
All the mummy, daddy, dem go wake up
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (dollar)
Hololo, helele, hololo
(spending money in dollar)
Hololo, helele, hololo (dollar)
Hololo, helele, hololo
(spending money in dollar)

Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr flavour eh
Comment tu t'appelle
Wande Coal, Mr flavour eh break it
Masterkraft on the beat flavour
Wande Coal je kan mo
Je kan mo
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
(break it)
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
(break it) mixing Zeeno Foster
Mr Flavour, Wande Coal for the dance
(break it) hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
(this kind of flavor dancing)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo (Flavour)
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo
Hololo, helele, hololo oyonima

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret