Harrysong, M.I Abaga - Donatus lyrics

[Harrysong, M.I Abaga - Donatus lyrics]

It's Mystro on the beat baby
Mr song is my name alter plate na the label
Mystro on the beats
Uncle Dona, Harrysong na the boss
Let's go, ngwa!

Oya call me Donatus eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Oya call me Donatus eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus

Eehh now the lady says
Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus
Oya na, now the ladies call me oh my oh
(they call me) oh my oh (they
Call me) oh my oh Donatus

Kokoroko, crayfish ojuku banga, It's a hit
I remember when we dey for streets
Who know we before
Now that we are popping it Everybody talks


I push truck, wheelbarrow
I enter gutter sef, oh my oh
Eeeehh ehhh when God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real
Ohh when God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real
Ohh Dona, na me be this, donatus
Ohh yeahhh everybody call me donatus
Eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Oya call me Donatus eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Eehh now the lady says
Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus
Oya na, now the ladies call me oh my oh
(they call me) oh my oh (they
Call me) oh my oh Donatus

MI call me donatus i am part of Johna's crew
I am friends with Donald Duke
See I am well fed
I am well red like tomatoes
I get yacht, come and cruise
You like motor, come and choose
If na turn up? Come and booze
Coming from my past
They believe I would come and loose
But, I been chop up madam nyem Andrew's
M now look at my story from ghetto to glory
They laugh me before like
Clarus and Grengory but shout out to Paulo?
And to Audu Makouri i'm telling my story
And making history yeh
See business is fresh and
I'm living in mansion my throwback is ugly?
My present is handsome? Papa God has done it
There is nothing he cannot do
Everybody call me DONATUS
Nowadays when I enter party
Everybody scatter ladies going gaga
All d boys the maga
I can't forget sey na the same Dona
I can't forget sey na uncle Dona
Money good oohhhh
Believe me when I sey money good oohhh
I push truck, wheelbarrow
I enter gutter sef, oh my oh

Eeeehh ehhh when God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real
When God turn your story to glory
You go think sey na fake But na real
Eh eh Dona, Dona dona dona eehh dona

Oya call me Donatus eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Oya call me Donatus eeehhh Donatus
Uncle Dona, aaahhh eeehh donatus
Eehh now the lady says
Oh my oh, oh my oh, oh my oh Donatus
Oya na, now the ladies call me oh my oh
(they call me) oh my oh (they
Call me) oh my oh Donatus

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret