Ice Prince - Boss lyrics

[Ice Prince - Boss lyrics]

Your favorite boy Tekno on the beat
Eh eh eh Ice ara ra ra want to know elele
Ice Prince Zamani
Poppin in ma name you know I gat it
Bottles in ma name shey be I gat it
Shopping in my name you know I gat it le lele
E no dey finish
Flexing in ma name you know I gat it
Shopping in ma name baby I gat it
Chopping in ma name you know I gat it lelele
E no dey finish all the girls them like that
When I post on me page them write back
You know all the boys them hate that
And I still dey pretend am laid back you know
Follow me to Festac you know
Girl you know am taste that you know
Everything I do I be legend
I be like Jimmy Jatt
Poppin in ma name carry dey go
Bottles in ma name pop Moet
Shopping in ma name money trowey lelelele
Flexing in ma name where is Caro
Chopping in ma name roll the Claro
Choppin in ma name ele le le le
Orobo get e money
But orobo no sabi to shake body
Lepa no get e money
But, you no say na lepa dey scatter the place
If you wan play me corny
You no say e no go funny
If you dey look me for face
You go see say I dey look you for face
Shey you feel my p
And you dey see how the thing dey be
All ma guys dem gees
And we keep it 110 degrees balling is a must
Girls dey ma coming in a rush
Man dem ma fuck shit up and leave
And dem ma flying overseas
Look at me and look at you
All ma niggas fresh there's
Nothing you can do do you see what I see
I cannot explain what I feel inside me
Pose for the boss boss ice
Arrange yourself for the boss, eh
Yeah, yeah yeah
Popping in ma name carry dey go
Bottles in ma name pop Moet
Shopping in ma name money trowey
Flexin' in ma name where is Caro
Chopping in ma name roll the Claro
Chopping in ma name ele le le le le
Orobo get e money but orobo
No sabi to shake body
Lepa no get money but you no say
Na lepa dey scatter the place

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret