Ice Prince, Sunny Neji - Whiskey lyrics

[Ice Prince, Sunny Neji - Whiskey lyrics]

Rose hennessy
Me I no dey see my enemies rose…aiiaii
Iceprince Zamani sammy Gyang hey
Wanchan guy dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back you hear me say
Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back help me say

Ah two thousand and four Bolaji
Was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga, cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club
The party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji
Don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi
E mean say you belong shey?
In two thousand and eight Bolaji
Don dey come Lag he don dey roll among the
Niggas wey dey form swag
He don dey chill among the
Niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he
Was buried in a compound damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go
Aii yai yai yai yai all say
Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back you hear me say
Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I
Never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we
Go battle till we die…yes
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I'm attracted to the booty
In the long dress so if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na
Her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far…yes
All of a sudden Lizzy dey
Nack all the towns men last thing wey I hear
Na Lizzy burial announcement

Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back you hear me say
Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back you hear me say

Aiiya mamama eh mamamama eh
Mamamama eh mama
Aii yai yai yai nobody dey do you brother
You better think well its you and now
Only one way aii yai yai yai
Many people dem don go where dem dey?
We no know hey
Aii yai yai yai aiiya mamama eh
Mamama eh mamamama eh
Mama eh

Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back you hear me say
Story story we gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back you hear me say

My generation my generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself yOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story what an elder sees sitting down
You know the rest

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret