Jaywillz - Concentrate lyrics
Cus the one wey I get I swear is not enough for me
This kind thing fit make a man craze
Hussle from morning till night yet is not enough for me
I've been trying just to focus
I've been living on a low cost
Cause man no get strength for gee plus
Carry my own like Jesus (carry your cross)
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that I could
I don't think I need to prove it oo
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
Wetin man never see
Were man never go
I don go okokomaiko
I don see many men go
Uhm
Inside life koleyewon
Give them all koleyowon
Life is a mathematics
Solve your own jagbadantis
I've been trying just to focus
I've been living on a low cost
Cause man no get strength for gee plus
Carry my own like Jesus (carry your cross)
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that I could
I don't think I need to prove it oo
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
Interpretation for
Add Interpretation
Add extended interpretation
If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!
Latest added interpretations to lyrics
User: Zimmanelly left a new interpretation to the line The text gon' be evidence This text is evidence to the lyrics SZA - Kill Bill
User: Tilko left a new interpretation to the line Oh, I just killed my ex, not the best idea (Idea) killed his girlfriend next How'd I get here? to the lyrics SZA - Kill Bill
User: Lambert left a new interpretation to the line I just killed my ex, I still love him, though (I do) rather be in hell than alone to the lyrics SZA - Kill Bill
User: Lambert left a new interpretation to the line I'm still a fan even though I was salty Hate to see you with some other broad Know you happy hate to see you happy if I'm not the one drivin' to the lyrics SZA - Kill Bill
User: Antelo left a new interpretation to the line Mm, I didn't wanna leave you I didn't wanna lie Started to cry, but then remembered I to the lyrics Miley Cyrus - Flowers