Kizz Daniel - Chidioke lyrics

Kizz Daniel [Oluwatobiloba Daniel Anidugbe]

[Kizz Daniel - Chidioke lyrics]

Nd it's your boy Kiss Daniel gWW Uhh

Anytime we show them jealous
Back in the day dem step us
Now dem hear dem get up say my name ye demo
Yes o ahun be olorun
You already know ahun Te inan oo
Boy so cool so ghetto say my name ye demo

Jay Sleek pon the beat kan pkere
Geezy pon the scene kan pkere
Danny pon the hit kan pkere
And den she dey liking my sound kan pkere

Oke ga joke i no bе chidioke
Na we dey chop dеre cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke
Oh ooo na na na na
I go buy you all of the designers
I know you want to go to China
Bring you right back to Dubai oh Na na na
Put it up on me girl one time
The way she go down dey make me sweat
We go ball for down town
If you willing to spread aaah
From Naija to Congo
And we no dey carry olosho
But na we dey carry the control
And na we dey collect the dough, dough

Kon kpere aaah kan pkere
Whoo kan pkere aah aah kan kpere

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke oke ga joke
I no be chidioke na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Anytime we show dem jealous
Back in the day dem step us
Now dem hear dem get up say my name ye demo
Yes o ahun be olorun
You already know ahun Te inan oo
Boy so cool so ghetto say my name ye demo

Jay Sleek pon the beat kan pkere
Geezy pon the scene kan pkere
Danny pon the hit kan pkere
And den she dey liking my sound kan pkere

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Oke ga joke i no be chidioke
Na we dey chop dere cake
Make dem go follow chineke

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret