Kizz Daniel, Sugarboy - Napo lyrics
Kizz Daniel [Oluwatobiloba Daniel Anidugbe] Abeokuta, Ogun, Nigeria 🇳🇬
[Kizz Daniel, Sugarboy - Napo lyrics]
Give dem 100, give dem fisee, ehhn
Shey u dey see
Small church don turn ministry o Yha! Yha!
Napo Napo Napo Napo oo
I want to be like skiboro Omagboh oo
Ehn dem don dey fear
Swagger Man worry dem everywhere Yha! Yha!
Call me on the phone ask me how e dey go
I tell them 3 milli oh 3 mili aden aden
At the year I bin dey make dem check up
Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden
It’s a long time fallen onе no be nine oooo
It’s a long time fallеn fallen fallen
One no be nine oooo ehehe you know
Napo napo napo napo napo napo napo napo
Napo napo napo napo napo napo napo napo
Abeg wetin da other guy see
Wetin e dey talk sef
Say hunter shoot bird mama fly
But no vex oh, where d mumu dey before sef
Hin dey school story o bad o
Cutie cutie got me going boomerang yh yh
I shut it down for you baby can I be your man
Oh ho your booty await's your fire oh
Girl ama take my chances with you
Call me on the fone ask me how e dey go
I tell them 3 milli oh 3 mili aden aden
At the year I bin dey make dem check up
Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden
It’s a long time fallen
One no be nine oooo ehehe
It’s a long time fallen fallen fallen
One no be nine oooo ehehe
Napo napo napo napo napo napo napo napo
Napo napo napo napo napo napo napo napo