LKT, P-Square - Follow Follow lyrics

[LKT, P-Square - Follow Follow lyrics]

Anywhere you go i go dey follow follow you e
Anywhere you dey go
I go dey follow follow you e
Na you be my tile
I go dey follow follow you e
Na you be my skele e
I go dey follow follow you e frata
Follow follow i go dey follow follow
Follow follow kirigba kirigba
Follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow you e
Omoge mi o ran yan
Na you girl go be my potato
My one and only tomato omoge soro
Anywhere you I go I go follow
Anything you give me I go swallow
I love you from now till tomorrow
I no go give you pain and sorrow
I go dey try anything you want I go buy
This our love go dey fly cos na im
Dey make me dey high


But, if dem near you I go fight konfu
Sey amala lo fеni abi fufu
Omo temi to look beautiful
You sey na you bе my boo boo
Anywhere you go ine
I go dey follow follow you e
Anywhere you dey go ribe
I go dey follow follow you e
Na you be my tile
I go dey follow follow you e
Na you be my sele
I go dey follow follow you e frata
Follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow
Kirigba kirigba follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow you e
Everything about you is special
Omo na you dey make me dey mental
Person wey love you go mental
Na you be my pomeller
Anywhere you go I go follow
I go love you from now till tomorrow
I no go give you pain and sorrow
If I no get I go borrow
Even though na sokoto e
I go put on my sokoto e
Bad belle go dey polongolo
This our love go dey jingolo e
Na you be my ja dindin number one
Everything about you dey turn me on
My only one in a million
Je ka jeun lo make we dey carry on
Anywhere you go ine
I go dey follow follow you e
Anywhere you dey go ribe
I go dey follow follow you e
Na you be my tile
I go dey follow follow you e
Na you be my sele
I go dey follow follow you e frata
Follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow
Kirigba kirigba follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow you e
Nawalanu me
You be the one wey dey make me feel
Like sey I won go soon go soon
My personal person personality
And the possibility like a fool over defodu
Chai I go dey follow follow you e
Follow follow me e
But, if I no get money I promise you
I go go borrow
See all dem girls with their bizzy body e
I ye I ye girl e no easy e
Oya start to dey rejoice e oh oh oh
Girl I go put on my sokoto e
You go put on your sokoto e
This our love na follow follow
Follow follow I ye anywhere you go ine
I go dey follow follow you e
Anywhere you dey go ribe
I go dey follow follow you e
Na you be my tile
I go dey follow follow you e
Na you be my sele
I go dey follow follow you e frata
Follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow
Kirigba kirigba follow follow follow follow
I go dey follow follow follow follow you e
Anywhere you go
Girl I go do anything I go follow you
Like a fool anywhere you go ribe
Ma ta tele e lo even though to ba wo koro
Na you be my tele e
Girl I go die for you and I promise
I go fight for you na you be my sekle
Ajo ma lepo wapo omo gbagbe o frata
Kirigba kirigba

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret