May D - E Dey Your Body lyrics

[May D - E Dey Your Body lyrics]

Omo! It's Philkeyz on the beat ooh!
Omo! May D ti gbede
Omo! Tori won sebi oti pari won
Tun was sebi oti tan omo! Omo!
E dey your body omo! E dey your body omar!
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?
That thing wey I dey find
Girl I want to touch your body
If you don't mind i'm very sorry
Come make I hear your story
I'm living on past glory
In the middle of the night
In the middle of the club
All I want is you girl and I
Know fit wait to your mind ooh
You know i'm crazy for you that
We done they find ooh
I'll do anything for you
That thing me done dey find ooh
I'll do anything for you
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?
That thing wey I dey find
Omo! e dey your body
Omo! E dey your body Omo! E dey your body
Omo! This your body
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?
Eebah! That thing wey I dey find
See! the things you do they make me magga
The man you with is he your brother?
I can't pretend I no dey bother
I no retreat I no surrrender
So stop all the fronting, one thing
One thing ooh
You get the thing but I be borne thing ooh
E dey your face, e dey your body
Girl I no feel wetin they your mind ooh
You know i'm crazy for you
That thing we done dey find ooh
I'll do anything for you
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh ooh oh ooh
That thing wey I dey find
Omo! E dey your body, Omo! E dey your body
E dey your body, Omo! This your body
The way you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh
Eebah! That thing wey I dey find
That thing wey I dey find
That thing wey I dey find
That thing wey I dey find ooh
Eebah! That thing wey I dey find
In the middle of the night
In the middle of the club
All I want is you girl and I know
Fit wait to know your mind ooh
You know i'm crazy for you that
We done they find ooh
I'll do anything for you
The way you move, you no dey force am ooh
Wetin go dey cause am ooh?
That thing wey I dey find
Omo! E dey your body, Omo! E dey your body
Omo! E dey your body Omo! E dey your body
This your body
The way you you move, you no dey force am ooh
Na wetin go dey cause am ooh?
Eebah! That thing wey I dey find
Chairman is waiting for you
My heart is beating for you
I'll be needing you girl love me the way
Cause, I go treat you right
Girl I go dey your side
I'll never do funny ooh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret