Mayorkun - Geng lyrics

[Mayorkun - Geng lyrics]

Set awon one Hennessy, 20 men geng
Set awon akube Balenciaga geng
Set awon of Lagos

You know me, who? (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
Right now you're chilling with the most high
(Geng)

You know me? Geng (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
You chilling with the most high (Geng)
Right now you're chilling with the most high
(Geng)

Sho mo mi (Geng)
Oon chill kpelu most high (Geng)
Chill kpelu most high (Geng)
Oon chill kpelu most high (Geng)

Wa sho mo mi (Geng geng)
You dey chill kpelu most high (Geng)
Oon chill kpelu most high (Geng)
Iwo gan chill kpelu most high (Geng)

This geng is the most high
Shoot arrow with the bow tie
Who don blow make I no lie
Drop your own if I no try (Geng)
Pain you and you no lie
Why I go come know if you no cry
No fine girl wey you no sign
No highness wey you no try

Set awon geng geng geng (Geng)
Pepper dem geng (Geng)
Happy geng geng (Geng)
Just best friends (Geng)
Set awon enugbe geng (Geng) bad mouth geng
Akube Balenciaga geng (Geng)
One Hennessy, 20 men geng (Opor o)

This gang is the most high
Dem no dey see when dem don high
Sake of the Hennessy, no ice
You know me but we knock dice
In fact you are not geng
Geng no dey wear fake Rolex geng no dey ooze
Geng no dey talk too much
Geng no get patience

Set awon geng geng geng (Geng)
Pepper dem geng (Geng)
Happy geng geng (Geng)
Just best friends (Geng)
Set awon enugbe geng (Geng)
Bad mouth geng (Geng)
Akube Balenciaga geng (Geng)
One Hennessy, 20 men geng

This gang is the most high ge ge
Of Lagos opor o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret