Mayorkun, Mr Eazi - Love You Tire lyrics

[Mayorkun, Mr Eazi - Love You Tire lyrics]

Dirty yourself zagadat
Its your boy eazi mayorkun baby o (swaa)
Dirty gang fresh on the beat

Aah kini koko, baby ma lo bobo mi
Very soon you gbodo mi
Otalenu mi tomatoe ati rodo ni
Shine your eyes, koro koro
Cdq nibi ti won tita indomie
Na so dem be toba ti fe ya foto mi
Nise won ma feyin bi eni ti gba lotto ni
God don spark up my light be ise rewire o
(swaaa)
Gat me blue bi ina thuraya Mayorkun baby oo
She be staring at my attire
Wa sumo bi gbemisaya
O wo panda baby mo wo designer
My love for you no expire
To lift the burden off your
Chest is what I disaya aunty Naya

Mami I go love you tire
(I go love you tire, love you tire)
My baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)
Baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)
Baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)

My baby she be fresh walahia she no be baller
Eeh like bolanle
If you see her yansh walai you go fall down
Eeh fall away she no lepa walai she be orobo
Oya robo robo
If you see confam wey I dey sing song
Eh songolongo
See open your door make I come inside
Open your window make I see inside
Ma lo slow baby
I get too much money I dey blow
Emi o wo panda baby mo wo designer (zaga dat)
My love for you no go exire
E be your body and your soul I dey desire

Mami I go love you tire
(I go love you tire, love you tire)
My baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)
Baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)
Baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)

Omo o bemebe ko bembe
I am ready to pick up orente
Make I call Mrs Adewale
Cos it be like sey bad bele dey go crazy
She see me she no believe am
She wan move into my villa
She money she see gold she say Mayorkun
Guy, you're out of my league, aston villa
Baby you go work retire
Work work work Rihanna
My brothers dey collect wire (yaya ya)
Ni ilasa do re fa so ti la la
You know say I no like wahlaa
Its Mayorkun baby o

Mami I go love you tire
(I go love you tire, love you tire)
My baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)
Baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)
Baby I go love you tire
(baby I go love you tire, love you tire)

(Zagat dirty yourself, you no dey see)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret