MINZ - WO WO (Remix) (feat. BNXN, Blaqbonez) lyrics

Emeka Akumefule

[MINZ - WO WO Remix feat. BNXN, Blaqbonez lyrics]

Wo wo too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo oh oh oh
Hmmm, on God
This life e sweet but e fit wowo
Man only fit to depend on God

I say, wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mm-mmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money, live soft life ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck, it’s ice water, ah ah
After the club last night, ah ah
Wake up with hangover, ah ah
Two Kele for my side, ah ah
Wey I no fit recognize worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me (M-m-m)
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition, oh
I’m a sweet sensation girls won komije raw

Wo wo (Wo)
Too many things I dey think, wo wo (Wo)
I never talk anything, wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mm-mmm, on God (God)
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

This is not another chorus
Just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn’t pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they
Thought they could tame us
Blame it on features some underrate us
But it’s only ’cause there’s
Nobody that made us
I’m the one that’s disturbing
Artists on labels
After this I might book me a
Trip to Seychelles or Antigua ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika, ni mo n gba proper
Used to take a bike from
Mowe straight to Gbagada
Now you dey you see me now
G63s AMG, and my engine make the ladies go
"OMG"
And my tank always on full, e no fit empty
I’ve been thinking ’bout a lot
And e too plenty

Wo wo (Wo)
Too many things I dey think, wo wo (Wo)
I never talk anything, wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mm-mmm, on God (God)
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

Big flex reset
Don’t get it twisted i still flexing
Thank God that we still flexing
Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as fuck and we still stacking
Six bed mansion for this Lekki
And I no kill person
I came in a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo, shit is hard
Said she wanna tango, never gon’ let go
I know ’em when I look her in the eyes
Omo make nothing worry me, yeah
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice, not authority
Moving with currency, I’m on that foreign P
And if you don’t know omoge po
Bebe n lo i no dey take them too serious
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
Back when things, wo wo

Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mm-mmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret