Mr Eazi, emPawa Africa, King Promise - Baby I'm Jealous lyrics

[Mr Eazi, emPawa Africa, King Promise - Baby I'm Jealous lyrics]

Zagadat its your boy Eazi
Oh my baby ehh its king king promise

Baby girl me I no go lie
When I see you then I dey die
'Cause he dey love you like I love you
Touch you like I touch you
I dey think about you every night
E over me girl I no go lie
'Cause he dey kiss you like I kiss you
Ashe me saa oh

Woho ni suo aa ho ni suo oo
Na mi suo oo odo sɛ woanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo

Mihu mo saa woni nua na mi wuo
Odo sɛ woanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo (O-o-o oh)

Baby, I'm jealous baby, I'm jealous
You make I make so jealous
I no dey fit control it (Eyy ehh)

Baby, I'm jealous you make I make so jealous
Gal I make so jealous
I no dey fit control it (Eyy ehh)
Lately I dey see you make happy without me
He treat you better than I did
Gotchu feeling like a queen
Oh baby lately I dey see
You make happy without me
He treat you better than I did
Gotchu feeling like a queen

Woho ni suo aa ho ni suo oo
Na mi suo oo odo sɛwoanba sɛ woanba
Nɛdiɛ me wuo

Mihu mo saa woni nua na mi wuo
Odo sɛ woanba sɛ woanba nɛdiɛ me wuo

Baby, I'm jealous baby, I'm jealous
You make I make so jealous
I no dey fit control it (Eyy ehh)

Baby, I'm jealous you make I make so jealous
Girl I make so jealous
I no dey fit control it

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret