Mr Eazi - Fefe Ne Fefe lyrics
[Mr Eazi - Fefe Ne Fefe lyrics]
Na because i let you down
I dey sing this song (sing this song)
Girl i go sing you some more (some more)
‘Cause i never had the time
That you really want (really want)
Now i go give you more more
Illobi you dey do me something wey kala gan
And i no say you know
Chale you for give me chance
Make i rectify
Je ka goun osun
Ma jorlie
Shey u go coolu temper (temper)
See as your body sempe
Like something
Fefenefefe fe
Eh oh
Ma jorlie
Shey u go coolu temper
See as your body sempe
Like something
Fefenefefe fe
Nananananai
Ewo
Nananananai
Ye
Baby
I go change my character
Something sweet
I go give you banana
Then you go see for yourself
You go find out
Eh eh
Make you for feel am
As i no get biggy mansion
I come as i dey
I dey beggy your papa
Ayoo ayoo
Ayoo ayoo
Ma jorlie
Shey you go coolu temper (temper)
See as your body sempe
Like something
Fefenefefe fe
Eh oh
Ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something
Fefenefefe fe
Oh nananananai
Ewo
No need to dengene
No more no more
And i go give you what
You want you want
Sey you be fefene
Fefe no wor
Nananananai
No need to dengene
No more no more
And i go give you what
You want you want
Sey you be fefene
Fefe no wor
Nananananai
Ey Ijoya o Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o ileya
Ma je ko pe eh
Ey Ijoya o Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o ileya
Ma je ko pe Ọlọrun