Olamide - 2Baba Zone lyrics

[Olamide - 2Baba Zone lyrics]

Pheelz mr producer baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh (Oh my oh my)
Baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh

Oya oh my God they want to start again
They want to start to dey yarn
They want to start to complain
They want to yarn those kind matter
Wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain
Dem dey wash for Spain

(Ehh oh my oh my) baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh (Oh my oh oh)
Baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh

Why you make the kids cry?
Why' you killing one another?
Strong face for your brother
Like Custom wey dey border
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother cos' I know someday
We go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white no
Dey tell me you plain
Respect my point of view no
Look me like am insane
Insane ehh no look me like am insane
Cos' I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle
Anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside
Him house with him plate
Him plate ehh enough propaganda
Tell them 'Da Pada!
What is good for the goose
Is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish
Before we go lose am

Baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh (Oh my oh oh)
Baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh (Oh my oh oh oh my)
Baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
Oh my goodness oh ohh
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue eh
(Oh my oh my oh my goodness eh eh)
Baba yetun yetun
Ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala
Kowe li du ku zue

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret