Olamide - Gbadun Arawa lyrics

[Olamide - Gbadun Arawa lyrics]

I'll never let you go my baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni) gbe soke
Komole ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Never let you, never go forget you
No be because I want to dey next you
See I want to be that bad man
Anytime wey you down wey go
Dey there dey pet you
I know people go do anything to get you
But no let that one dey affect you
Ever since the day that I met you
My money dey rain but I no let am wet you
Squad, na me and you
I turned to a beast to get me and you
God, you know me I rule
No bad man fit test, dem dey fear you
Far, away we go fly
Those wey dey yarn we no need reply
Make dem dey do do bye bye
We go frustrate them 'til dey do bye bye

I'll never let you go my baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni) gbe soke
Komole ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Remember, baby remember
To ba fi mi le bayi otun di December
Remember, baby remember
Hustler lomo, always out for the cheddah
Remember, baby remember
Anybody hate on the boy lasan ti e ba
To ba n gbowo l'ojuelegba
Even to ba n ta ball bi Victor Ikpeba
If you feeling the boy
Just be real with the boy
You are killing the boy please pity the boy
Abi you dey toy with the boy
Nah Lagos city you dey run with the boy
Oya Baddo, Baddo sha baby, come closer
Ah, abi o ja, rapper to n jo makosa

I'll never let you go my baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbe soke komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni) gbe soke
Komole ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
I'll never let you go my baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni) gbesoke
Komole ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
I'll never let you go my body and my soul
Ajo n gbadun arawa ni o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret