Olamide - Inferiority Complex lyrics

[Olamide - Inferiority Complex lyrics]

Gbo giri kiri gbo gbo giri kiri gbo
Ewure ku enu e run agutan ku aso e faya
Alfa jona won bere irugbon
Who no know e go know who no sabi e go sabi
Take it outside basket

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro gbena woju oloro
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

Jeje I do my thing i no dey do their thing
They say I do 19 Jeje
I dey jaiye lo with my team
We no dey bugati na we dey do party Jeje
Can’t shout dem no cash out today Jeje
Stand out dem no stand out Jeje
Standard dem no standard
Ijile bam bam Ijile bam bam you kmow
Kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro gbena woju oloro
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

I no dey wish another man bad oh
I no dey trespass for another
Man yard oh jeje money na dongo manyaro
I just wanna cruise in my Mercihalago Jeje
Environmental sanitation I do that everyday
Just to eliminate all the bad
Bad eggs around me eh kete kete ta ni mo gbe
Eran agutan ta ni mo kan
Ta leni na ti n yo mi lenu jare
Ogun orun ba n wa se fun won se

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass

Gbena woju oloro gbena woju oloro
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill you lai lai
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Gbena woju oloro gbena woju oloro
Inferiority complex no go kill me lai lai

I say people get plenty plenty worries
People get plenty plenty needs
People get plenty plenty things
Wey dey worry them for mind
So my brother no dey worry
Pray to God for all you need
Every damn thing wey you want
All of them shall come to pass jeje
Jeje every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje jeje
Jeje every damn thing wey you want jeje
All of them shall come to pass jeje

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret