Olamide, WizKid - Omo To Shan lyrics

[Olamide, WizKid - Omo To Shan lyrics]

Wizzy and olamide emezzzy coded tunes
You know how we do

Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh, omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh, omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan

Girl it’s you nobody compare
Other girls dem no reach for where
Dem fit dey try but still won we
When it comes to fashion you know well
Girl you so beautiful
Everything about you meaningful
If be april na me be fool
Na you wey dey charge my battery full
I like the smell of your pеrfume
I inhale my bellе full now go west spot
E file fun oun lo ni e ti be fun
Girl you love don cloud my mind
You are always on my mind
Like osama for my mind
You carry bomb you blow my mind

Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan

Duro omo toh shan dem call me wizzy baby
Baby huuhh and I rep emezzy baby baby
Me no get time for long thing long thing
The way that you wine girl
E do my strong thing stop the fronting
Stop giving me long thing
Tori pe daddy mi o si ni le
Mommy mi o si ni ile emi ni kan mo wa n’le
So follow me go baby no delay
Mo ni that’s the way ah uh ah uh
I like it ah uh ah uh
Omo toh shan ah uh ah uh
I like you I like you too baby

Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan

Don’t let don’t it take too long
Don’t let me don’t let me wait too long
I love you yet you stay too long
I love you evermore it dey too strong
So baby be my madam
I want to be your van damme
Always want to hold you down
When it comes to you nobody fit weigh down
You are the one my heart has chosen
Iwo ni eni ti okan mi yan
You so good when I am with you
Wanna spend the rest of my life with you
That’s where i get plenty past few
I no fit wait then they wanna to have you

Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl you know you look so fine
And I want to you to be mine
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan
Girl only you can rely
I’ll be waiting for reply
Eh omo omo toh shan omo omo omo toh shan

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret