Olamide, Pheelz, Buckwyla - Rep Adugbo lyrics

[Olamide, Pheelz, Buckwyla - Rep Adugbo lyrics]

Gangster, rasta, master, superstar
Master blaster

I do it for my hood
I do it for my people yeah yeah
If you think say na taboo
I am sorry for you yeah yeah
If e dey pain you make u rep adugbo re
Adugbo rep adugbo re, oya rep adugbo re
Rep adugbo re

Mi never ever ever call
Another man a vagabond
River state south south that’s where mi born
Dats why mi tell you mi rising from the sun
Open up your eyes, mi na play with no gun
Dem say mi wet in a mi mouth
Is aah where pour
So mi nеver say where mi nеver stay born
Cast this thing pon dem body
Like a big pile gun
Poison ina brain like a street scorpion
While ah coming from garrison no comparism
See some likkle boy, dem come with a abison
Wey mi body abison, me coming from the prison
Because I look like whats missing
Nor nor Repping up mi hood
Standing up for team nor for dem a do bad
But for dem a do good
When me boss it over them
Mi a be standing on the blue
So hope you understood?

I do it for my hood
I do it for my people yeah yeah
If you think say na taboo I
Am sorry for you yeah yeah
If e dey pain you make u rep adugbo re
Adugbo rep adugbo re, oya rep adugbo re
Rep adugbo re

B A R I G A Ah ah
Omo bariga ni baddo won lon shey bi onya ra
Numero uno don try dey mark o ya holla
Ti anybody ba gbemu e fo si lara, Toka Toka!
Be lo shey ma dun
I keep it 100 anytime I do it for my hood
Ebute de ojuelegba lagos island de orile
Shout out to Sala eleba
Shout out si awon ti o ni ile
Alahji Pasuma wounder agba awo toh gangster
Sir Remi Aluko agba awo toh gangster
Mc Oluomo agba awo toh gangster
Osupa Saheed, saridon P
Agba awo toh gangster aboki yo squad l’ojumi
Askari dodge l’ojumi
I am from that kind of hood
O ri blood loju mi, plenty thug l’oju mi
Ton hot l’ojumi ton gbadura ka awon born
Again ti murd l’ojumi

I do it for my hood
I do it for my people yeah yeah
If you think say na taboo I
Am sorry for you yeah yeah
If e dey pain you make u rep adugbo re
Adugbo rep adugbo re, oya rep adugbo re
Rep adugbo re

Ato ba tele ni gboro His royal highness
Ki nto fine
Awon t’emi ni gboro npe mi finnest
Efile fun Olamide, eyan Dele Shark
Eyan Bosun bossman ema lo jeki ori spark
Kilode? Mo nipe kilode?
Omo olomo ninu frying pan layi shey tinko
Kilode? Te si tin fara ki lo pelu bro baboon
Ahmed posi gan ti nsare fohun le bi jarule

Aaa see me see me now I am getting it
Money money hide in the cabinet
Swagu flowing like a fountain
When I am about to have
A beat I’m dropping it
Cos am a graduate of Ojoo
You wan test us, ko jo
Dem talk say I local, I no porshe
E ye ma to jo
I’m a diamond from the rocks of the street
You better know know, even if as I no dey
I no go ever forget my own oo
Shoutout to Ajagbandi, shout out to iroko
Okoko mai ko, I rep wherever I go

Shoutout si awon eruku to n di bariga mu
Awo oga oga, iba yin ooo

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret