Olamide - Unconditionally (feat. Peruzzi) lyrics

[Olamide - Unconditionally feat. Peruzzi lyrics]

I’ve been trying to let you know
That girl i got you so
Put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control

I don’t need lighter girl you body blaze
Honey, unconditionally you high me
Your body fire your body blaze
Honey, unconditionally you high me

Yeah, can’t wait to see you again
When you not around
My heart go dey ache e go dey pain
I don finish iboprophane
Every pharmacy for my area don sabi my name
I don tire to dey complain
My doc no wan see me anymore
He thinks that I’m in insane
Naijabet chop my money
I no even feel anything omo shame no dey
Na you wey dey occupy my mind
I no understand but na you get
The under wey i stand
E come be likes say i dey mad
People come dey look me like kanye
When we dey wear maga heart
You keep making me better
That’s why i’d never
Try to replace you with another
I’d always be your shotgun
Ride to the end with you
Till the wheels fall off
I know that i made a couple of
Decisions that im not proud of
So i knew i had to buckle
Up and my money doubled up
Though I’m more concerned about all of
That feeling that you buckled up
Don’t wanna fuck shit up
Cos what we got is so beautiful
Girl i been there done it all
I don’t want nothing from none of this girls
Mehn girl na you go always be my number one

I’ve been trying to let you know
That girl i got you so
Put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control

I don’t need lighter girl you body blaze
Honey, unconditionally you high me

Your body fire your body blaze
Honey, unconditionally you high me

See, what we got good and i
Don't want to blow that
Been in your corner and i never sold out
I’m sick of games and i don’t want to go back
Affection and love i be giving you all that
Obstacles, hard times and problems are
Always going to come
But we’d rise above them if money issue come
I’d be here to solve them
Everything i own in my life you own them
Yeah, Mi saka su kasa
King of the jungle lion Mufasa
Anytime you call you know say i go answer
The love that i got for you is colossal
Fly go Hawaii to turn up go Chicago for spa
Breakfast in LA
I hate paparazzi but i love to dey beach
So if we wan chill we go fly to more beach
Lavida loca na we dey ball
We go shop till your feets can’t move no more
You know balling is lifestyle
But we no like to buga anybody
We for close the store
Oya jaiye ori e si mi loron
Chop the life of your head on my neck oloun
Them mayweather no do pass like this
E pain them cos they no fly like this

I’ve been trying to let you know
That girl i got you so
Put it on cruise control
My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo
Waiting for you to show
Make i no loose control

I don’t need lighter girl you body blaze
Honey, unconditionally you high me

Your body fire your body blaze
Honey, unconditionally you high me

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret