Omah Lay - how to luv lyrics

Omah Lay [Stanley Omah Didia] Ikwerre, Rivers State, Nigeria

[Omah Lay - how to luv lyrics]

You know I'm just tryna have fun tonight
You know?
Ain't nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
'Cause you know
You know

My body dey for Adamawa
(Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
My head e dey for jigawa
(Wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah woah woah woah)
My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo
Ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo
Ngwo ah

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough
(All thesе diamonds ain't enough)

I've been trying, shawty
Trust me, I fuck with you
But I no bеlieve say you go
Fit to solve my issues
(Ah, ah-yiy, ah-yiy)
You know na kcee wey sing Limpopo
My motor Dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro

Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough (No)
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough
(All these diamonds ain't enough)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret