Omah Lay - temptations lyrics

Omah Lay [Stanley Omah Didia] Ikwerre, Rivers State, Nigeria

[Omah Lay - temptations lyrics]

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life
You still hold me strong
You see in all of these temptations
Temptations
Wey dey inside my life
You still hold me strong

Oh oh, oh, oh oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh oh, oh, oh oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life
You still hold me strong
You see in all of these temptations
Temptations
Wey dey inside my life
You still hold me strong

Oh oh, oh, oh oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh oh, oh, oh oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret