Oxlade - KU LO SA lyrics

Ikuforiji Olaitan Abdulrahman

[Oxlade - KU LO SA lyrics]

Yeah, yeah yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo

So many reasons wey I wan dey for you my love
(Love)
Na you I wan to retire with my love oh
See all the li ku ku things you do
Dey make me no no
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come

Ku lo sa omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ah! Girl I wan make you (Ku lo sa)
Oh lo lo, I for like make you (Pull over)
Oh, no (Ku lo sa oh)
Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Oh lo lo, girl I wan make you (Ku lo sa)
Oh, no, no, I for like make you (Pull over)
Pull over, come on, pull over (Ku lo sa oh)

Shebi na this kind of things wey
Dey make man see yawa (See yawa)
And me I understand say your
Dad no like me rara (Me rara)
See me I want make you know
Say me dey for you guarra' (Guarantee oh)
And if na the price be that
I for like to see yawa (See yawa)

I never trade you for nothing
This love will make me dey champ I see
Without you I no fit do nothing
(Without you, without you)
Abeg telling me wetin suppin gaan
'uppin gaan i never trade you for nothing
(I never trade you baby)
This love will make me dey stunting
(This love will make me dey stunting, no no)
Without you I no fit do nothing
Omoge telling me what's suppin gaan

Ku lo sa
Omo, I want make we dey yeah (Ku lo sa)
Omo, girl I wan make you (Ku lo sa)
Baby, I for like make you (Pull over)
Oh, baby, oh no no (Ku lo sa)
Omo, I want make we dey (Ku lo sa)
Omo, I wan you everyday (Ku lo sa)
Bring out your shayo make we play (Ku lo sa)
Eh, eh yeah, yeah, Ku lo sa

Oh, no, baby, oh no
You making my mind go loco
You make a younger boy go loco
You make a young boy go loco (Ku lo sa)
Baby, oh no
You make a young boy go loco (Ku lo sa)
You make a young boy go loco (Ku lo sa)
Yeah, yeah, yeah
See, I never trade you for nothing (Ku lo sa)
This love will making me de stunting
(Ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (Pull over)
Omoge tell me wetin suppin gannn (Ku lo sa)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret