Oxlade - Ojoro lyrics

Ikuforiji Olaitan Abdulrahman

[Oxlade - Ojoro lyrics]

Boy Oxlade! Oh, boy Oxlade
O-o-o oh yeah (Konami the baddest producer)
O-o-o oh!

Me sef wan buy private jet
Me sef wan buy mummy bugatti ooh ooh!
Me sef wan bragado
Wey ah go dey worth 90 karat ooh easy!
Me sef! Ah wan give ma popsy 10k dolls'
Say make he hold am make he manage
(Daddy ema binu nau ah
Eyi na e di 10k yi mu)
Again again ah come ask my brother
Sef that 1 milli wey ah send
When you ask me change!
E don finish shey you want another one ooh
Shey you need another one ooh'

But bros na money make crayfish bend ooh
But right now
Ah know say things e no too gel ooh
But as my mamma go say there is light
At the opposite of the tunnel oh
Na money make crayfish bend ooh
Me and you' no suppose dey the same set ooh
But as e my granma go say when e go be pere
Dem go think say we dey vex oo oh
Ooh noo no! Oluwa lo se loju lo

Flashy cars Diamond ring
Endorsement deals me sef ah want ooh ooh me!
Moni global tours fine fine girls
Big man life me sef ah want oh
Me sef ah want oh! Me!

But bros na money make crayfish bend oh
But right now' ah know say things
E no dey gel ooh but as e my grandma go say
There is light' at the opposite
Of the tunnel ooh
Na money make crayfish bend ooh
Me and you no suppose dey the same set ooh
But as e my grandma go say' when e go be pere
Dem go think say we dey vex ooh
Oooh noo no! No!

Na money cause see finish ooh!
Oluwa lo se yi ooh ooo noo noo
Yeaah yeah! Oh yeah! Oooh ooh!

I wanna be a star' Be your Davido
And you gonna be my Chioma
I wanna live so large Get money
So ah go fit give assurance
You no go need ask me As ah dey
Groove' set up a business for you
Endorsement is your way' like se ole
Se ole baby ooh ahhy!

But bros na money make crayfish bend ooh
Me and you no suppose dey the same set ooh
But e as my mama go say
There is light at the opposite
Of the tunnel ooh
Na money make crayfish bend ooh
I know say things ooh e never gel oh
But as e my mama go say ooh oh!

Then we ball Tiwa Even though we savage
The world look Phyno, say we fine eh!
We no go dey live' On top fake package
Too many friends bottle of a whine ooh yeah

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret