Oxlade - Legend lyrics

Ikuforiji Olaitan Abdulrahman

[Oxlade - Legend lyrics]

How many no first gree make I do music frency
Which of my brother wey dey do music
Your cousin na banker your brother na lawyer
Ogbeni lokawe kokawesi shen shen shen
Oju lo pe si shen shen shen oh, no

I no dey fear down for you I
No dey fear down for you
After all the things wey man don face still
Dey stand up tight mo
Duro gidigan moduro gidigan
My brother I am a survivor
After all the things wey man
Do face still dey
Stand up tight moduro gidigan moduro gidigan
I look myself in the mirror
Yeah and I told myself ola you will be great
Fuck what people say
I look myself in the mirror yeah
And I told myself o ola you will be great
Fuck what people say

Omo you go be legend oo you go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend oh no
Ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all
Around for junction and roundabout o yeah

Plenty question be rising all night like
Ola why you go blow when you go chop life
The money enemy I swear
You don't even knowyou know you know
Aiyi moye promoter to ti gbowo wa salo
The journey long and I know say e get gallop
Na only me know all the gbese wey we pile up
We get drive but baba be the pilot
I no talk say na me be best
Singer but e sure for me say I will be great
So Fuck what people say
I no talk say na me sabi pass I
No be Xavi I no too sabi
But, I will be great o fuck what people say

Ola I go be legend oooo you go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for the roundabout
You go be legend o ola you go be legend o
Dem go dey sing your song all around
For junction and for roundabout oh yeah

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret