P-Square - Jaiye lyrics

[P-Square - Jaiye lyrics]

P-Square!
Ok, yeah iyahhh!
Na tin dey
Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye, Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahh)
Jaiye, Jaiye ori mi
Ihe geme, Ihe geme e eh
Ihe geme, Ihe geme e eh
Ima nihe geme, Ihe geme e eh

Ihe geme!

So put your hands up in the air
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)


Ihe geme

Ihe geme (Jaiye ori mi)
So put your hands up in the air
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

E ehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro ee eh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast (Ge geh)
Oh oooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind, yeah
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in the air
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)

So put your hands up in the air
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)

Jaiye ori mi (yeah, e)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (okay)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money ooh
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast (Geh geh)
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind, yeah
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in the air
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)

So put your hands up in the air
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Make we Jaiye
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Na there I dey
(Jaiye lo, Jaiye, Jaiye ori mi)
Ihe geme
Ihe geme (Jaiye ori mi)

Ihe geme, Ihe geme e eh
Ihe geme, Ihe geme e eh
Ihe geme, Ihe geme e eh
Ima Ihe geme, Ihe geme e eh
Ihe geme, Ihe geme e-e eh

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret