P-Square - Why E Be Say lyrics

[P-Square - Why E Be Say lyrics]

Ai ooh yeah eh ooh yeah eh yeah ah eh, no-o
Chai i don die eh
I don die eh ooh yeah (yeah ah)
Why e be say, the wrong thing be say but
The right thing be say ai

(Why e be say) the way that we are living
Are not supposed to
Be the way you and I are still living
(Why e be say)
The leaders just dey chop money
Dey go because they
Think say we all no dey see them
(Why e be say) they took away our rights
And make silly promises
They want us to believe them
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try ai
Corruption na frustration na dey bring back
Condition is what we are feeling
(Why e be say)
Some people just sit down, dey just dey look
Day and night they staring at the ceiling
(Why e be say)
They look into our eyes and tell us say
E go better while the baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die eh

Why e be say anytime we wan do wetin we
Go do or say wetin wey we go say
(na big lie eh)
The wrong thing be say them no
Want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say
The wrong thing be say but the right
Thing be say eh ah eh

(The wrong thing be say)
We dey dey fight, dey try to kill each other
When we supposed to love one another
(The wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill
Their fellow brother
(The wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to dey rob one another
Why, my brother
Why you dey chook eye for your brother
The leaders dey dey chop the bread and butter
In our society
We no dey try make live like one family
What a tragedy
With our wealth we still dey live in poverty
(The wrong thing be say)
As poor man dey holla
(chineke) , the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bother
I don die eh

Why e be say anytime we wan do wetin we
Go do or say wetin wey we go say
(na big lie eh)
The wrong thing be say them no
Want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say
The wrong thing be say but the right
Thing be say eh ah eh
Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right
Thing, the right thing
The right thing be say

All man supposed to get money
All man supposed to dey jolly
(The right thing be say)
All man supposed to get motor
All man supposed to dey kolo
(The right thing be say)
We supposed to get energy and power
Supposed to get better rod and mortar eh
But why e be say some people no dey try
Why e be say some people too dey lie
I don die eh

Why e be say anytime we wan do wetin we
Go do or say wetin wey we go say
(na big lie eh)
The wrong thing be say them no
Want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say, the wrong thing be say but the
Right thing be say eh ah why e be say now
Why e be say anytime we wan do wetin we
Go do or say wetin wey we go say
(the wrong thing be say)
The wrong thing be say them no
Want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say
The wrong thing be say but the right
Thing be say eh ah eh ah
Why e be say why e be say oh oh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret