Patoranking - Babylon (feat. Victony) lyrics

[Patoranking - Babylon feat. Victony lyrics]

Babylon, Babylon-o
Babylon, Babylon-o
Yeah, yeah

Babylon, Babylon-o
Me I go run and run until I
Babylon, Babylon-o
Me I go run and run until
I find Heavens Gate, o

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask

Shey you remember
When we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

Babylon, Babylon-o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon, Babylon-o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn, stubborn, stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion, yes, I be idolo
Fight and face my fears no ojoro

Fire burn Babylon, Jésu
Man ah move like a stallion, Jésu
Mi team strong my nuh tag along, Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on

Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Babylon, Babylon-o
Me I go run and run until I
Babylon, Babylon-o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn, stubborn, stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn, stubborn, stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret