Patoranking - Make Am lyrics

[Patoranking - Make Am lyrics]

Eh mama eh eh papa eh
Wha ya say i get one paddy
He dey stay for shogunle he get small money
He come pack go ajegunle
This my paddy he change am for me
Say my paddy rearrange am for me
I don't know, i don't know
I don't know mama eh
I don't know, i don't know
I don't know papa eh na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh brother, ehehe
Blessings follow me follow follow follow me
Alubarika follow me follow follow follow me
Plenty money follow me
Follow follow follow me
Fine fine ladies follow me
Follow follow follow me
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh sister, ehehe
Some people forget people help them
Some people no send people wey help them
But remember people wey help you
Cause if you fall na dem go still rise you
Some get money begin gapa
And dem change the way dem waka
Na to dey carry big big kaka
Them no fit buy their mama wrapper
Forget say you get now morrow get belle now
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh brother, ehehe
Blessings follow me follow follow follow me
Alubarika follow me follow follow follow me
Plenty money follow me
Follow follow follow me
Fine fine ladies follow me
Follow follow follow me
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother, hehehehe follow me IG Stivenyovest
Snapchat Stivenyovest
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Nobody wey no fit make am oh
Brother, hehehehe blessings follow me

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret