Patoranking, King Promise - Odo Bra lyrics

[Patoranking, King Promise - Odo Bra lyrics]

King King Promise oh No
Oh No oh No Oh No

Sweetie Sweetie
This our love feel so Brand new
Na only you I go dey chop
The okro soul in my banku
Ne nu nwanchuku kere nu nu
I just dey run follow you
And when you whine up your waist
All my body go dey want to dey do

Ah ye mama ye O ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee ah ye mama ye
Ah ye mama ye O ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee ah ye mama ye O
Odo bra bra bra odo bra bra bra
Odo bra bra bra odo bra bra bra
Odo bra, Odo bra odo bra, Odo bra
Odo bra, Odo bra odo bra, Odo bra

Mo bɛ hwɛ no me dɔ fo ye o
Nneoma wo ye me no saa na me pɛ o
Nti Ohemaa bra me n'kyɛn
Wo nim se me ne wo'a ewɔ lɛ tsio bɛn kɛ mi
Tsio bɛn kɛ mi min lɔ bi kaa tsɛ yea
Wey we go do what you wanna do
Girl my loving ebe true
So for you love I'll be fool eyiye

Ah ye mama ye O ah ye mama ye
Ah ye mama yeeee eyeeah ye
Ah ye mama ye ah ye mama ye O
Ah ye mama ye ah ye mama yeeee
Ah ye mama ye O odo bra bra bra
Odo bra bra bra (Yɛ n'tɛm na bra fie wo'ate)
Odo bra me si bro (nwoooooo) odo bra bra bra
Odo bra me se bra
Eh Odo bra odo bra
Odo bro me se bro eeehhhhhh
Odo bra bra bra

I no go use you play o
I no go use you play o
Since you come my way o
Na loving you everyday o fio fio
Baby fio fio min lɔ bi fio fio ooooo
Odo bra bra bra odo bra bra bra
Odo bra bra bra odo bra bra bra
Odo bra, Odo bra odo bra, Odo bra

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret