Davido, Rexxie - All lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, Rexxie - All lyrics]

I no go lie, girl, this feelin' so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris
You go tell me Bonjour
They na part one, you go see the last two

Kilode you are, all that I desire
Na you you’re all that I desire
Na you all that I require for you

Nibo ‘Ge-‘Gе
Limpopo (nene po po) tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah ah, na me nah
Tule jare, tule joor

Ejiro, na you wey I go fuck 'til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro
Omo, my Ejiro nigboro oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l'omo ton soh nigboro nigboro

Kilode you are, all that I desire
Na you you’re all that I desire
Na you all that I require for you

Nibo ‘Ge-‘Ge limpopo tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah ah, na me nah
Tule jare, tule joor

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret