Seyi Shay, Yemi Alade - Pempe lyrics

[Seyi Shay, Yemi Alade - Pempe lyrics]

Pempe pempe oooo
Pempe yeah, yeah
Pempe

You yarn me say you want a serious something
Pempe we just start to yarn you
Say you want my cookie, pempe
I've drawn the line if you
Get mind, make you cross, pempe
And this alarm must sound if
You touch my private property, pempe

Pempe o o, pempe pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe pempe oooo, pempe
Pempe o o brother no go dere

I hear the shit dem be talking about me
Trolling me, uh uh very clouty
Follow your snap
Tell dem say you done knack me
Oh, no no, no no
You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti eh eh eh eh eh

Pempe o o, pempe pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe pempe oooo, pempe
Pempe o o brother no go dere

No go dere i'm saying ma lo be
Sister no go dere not playing ma lo gbe
Season after season trending for no reason
Just they chop my chicken
I no get time for beefing no no no
Nothing but my matter wey him
Carry for him head
Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing is a big boy nothing
Don't touch me Ogbeni don't try it
I be pempe o o o

Pempe o o, pempe pempe oooo, pempe
Pempe o o, pempe ogbeni no go dere, pempe
Pempe o o, pempe pempe oooo, pempe
Pempe o o brother no go dere

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret