Seyi Vibez - 90’s lyrics

Seyi Vibez [Balogun Afolabi Oluwaloseyi]

[Seyi Vibez - 90’s lyrics]

Oluwa loseyi o vibez

I no fit stop, until I chop
I must to make am, mummy must to chop
I no go fall cause I get God
Wetin be the thing, kilontufe ba mi so
Eyan bi esu eh, kamama ri
Kini baby yen fe, banana ni
Or money, make she call you honey
Malo fo fun IG yen o, fake life ni

Tori eda kon tiraka
Only God fit to grant your heart desire o
Omo eru sile d oba
Everything them say, I go remember
Eda kon tiraka
Only God fit to grant your heart desire o
Omo eru sile d oba
Everything them say, I go remember

Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga alaye mi, yema gara
Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga odami loju, mi o gara
Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga alaye mi, yema gara
Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga odami loju, mi o gara

Awon toti dara fun no be say them too Sabi
Salary eyan kan lelomi mafin roti
Mi o fe toro je, me send want to get money
Tori poverty no good, abi bawo loleri
Shey I don dey think too high
Toba deti kan mi, them go give me chance
Last last, we go dey alright
Baba cover me make them no bring me down
(eh eh ah)

Tori eda kon tiraka
Only God fit to grant your heart desire o
Omo eru sile d oba
Everything them say, I go remember
Eda kon tiraka
Only God fit to grant your heart desire o
Omo eru sile d oba
Everything them say, I go remember

Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga alaye mi, yema gara
Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga odami loju, mi o gara
Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga alaye mi, yema gara
Ori ti di gbangba enitobakan kobota
Aomani rina ni konga odami loju, mi o gara

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret