Seyi Vibez - Gangsta lyrics

Seyi Vibez [Balogun Afolabi Oluwaloseyi]

[Seyi Vibez - Gangsta lyrics]

(Run, run, Queisamonsta y’all)

Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey trip for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
So, I give her the gangsta style
When she no fit tell me "Bye bye", ay
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin, so fine, yeah eh

Monalisa, ah sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J’aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh ooh-whoa

Bawo n mo shey shee, I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi wo nikan
I swear to God, wetin you give me chop?
Like popo, kofe je kin lo
K′oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And, anyhow e be, baby, je kin gbo

Monalisa, ah sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J’aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh ooh-whoa

(Vibe boy)

Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
International or local?
J′aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh ooh-whoa

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret