Seyi Vibez - God Sent lyrics

Seyi Vibez [Balogun Afolabi Oluwaloseyi]

[Seyi Vibez - God Sent lyrics]

Oh Lord oluwa loseyi, oh oh
Vibez zee on the beatin'
Ooh yayy, yayy yayy

Pikin wey no get helper suppose
To get sense oh t'oba te'e mole, tun so
Fun won pe "brother, no vex oh"
'Cause some people dey
Dem be enemies of progress oh
Mama call me yesterday 'ku ojo
Meta she say "hello"
But as young as I am, I get guys wey dey blao
Show me your friend
I'll tell you who you are
If you give them the chance
Dem go do you anyhow
Mare padi e je, sh'omo pe koda o
But as I be street boy
E no mean say mio ni'wa rara
Sheb'owo toh shey kishi sha, lomo'pe nwa
Ah ayy uh ayy, yeah yeah

Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy yeah
Awade, de-de, ayy ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh yeah yeah

Oju lomo n toh yo'nu
Talika mo oun toh ba tan
Olowo mo'ye iwon toh won
K'Olorun maba ire ayo mi je
No rich papa and no rich mama
Sometimes I wonder why I come this life
May be na me God send to make things right
For my family with my melody
I can hear them screamin' my name
Oluwaloseyi, dem ah feelin' the wave
I can picture the face
Dem draggin' my cloth and
Dem sayin' "ooh yeah"
I no wan sing in vain
Make bad belle no go ask
Say "wetin I gain?" baba gbemi lowo soke
Yeah, ooh yeah

Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy ayy, awade
Motide si e lorun, baba motide, ayy yeah
Awade, de-de, ayy ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh yeah yeah

Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Eyin toh laye, e duro timi
K'ala numi, ko wamiri ofa aye, maje kobami
So, I dey pray almighty
Awade, de-de, ayy ayy, awade (de, de)
Motide si e lorun, baba motide, ayy yeah
(moti de oh) awade, de-de, ayy ayy, awade
Atide si e lorun, baba awade, ahh yeah yeah
'T plenty aide, ayy ayy ayy
Motide zee on the Mix
Bad boy

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret