Seyi Vibez - Normally lyrics

Seyi Vibez [Balogun Afolabi Oluwaloseyi]

[Seyi Vibez - Normally lyrics]

Uh, uh uh, uh uh oluwaloseyi oh ohh
(Oh ma God, it′s Phynest on the beat baby)
Vibez

I be young boy wey dey try, ayy
I pray for good things every day by day
Ko d'igba tinba to pe 30, ayy
Kin toh le nawo, kin toh le f′owo sheere, say
You go like to hear all ma story oh
Daddy mi ni'le, kin toh lo sita oh
Tori mofe d'okunrin, mo ba jade sita oh
Ibi t′angbe, loba lewa bota oh
Omo lo mu wa′le, baba le wa jade oh
Sheri pe aye shoro, aye ma n'ika oh
Film ale ojo yen, mio le gbagbe oh
When my money come, dem go hear word oh
Oh mama Ife, shey you see?
′Cause where I come from na the street
Yeah yeah yeah oh mama Ife, shey you see?
'Cause where you come from not the street
I′m makin' no dey serious

Normally oh, I say normally
Everybody suppose to l′owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko′le normally

I say dami loun oh
K′omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Ishoro ayemi, baba bami sonu oh ohh ohh
Baba dami loun oh
K′omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Ishoro ayemi, baba bami sonu oh ohh ohh

So many plans, so many agenda
Anyway na way but na music wey me tender
Shebi na my hustle, yes I know, I go face am
Many don promise but dem get nothin′ to offer
No surrender, this year we must prosper
When I enter any show ayy, make e be shutdown
So tey dem go wonder say "how I take do am"
Because no retreat yayy ayy, no surrender
So why you come dey sleep fala la? (ayy)
When your mate, dem dey hustle now now (ohh)
I dey sing da da (ayy)
You know say mi dey para da da, yeah ayy
So why you come dey sleep fala la? (ayy)
When your mate, dem dey hustle now now (ohh)
Mi know say mi dey sing da da
You know I dey para da da, yeah ayy

'Cause normally oh, I say normally
Everybody suppose to l′owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko′le normally

I say dami loun oh
K′omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh ohh ohh
Baba dami loun oh
K′omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh ohh ohh
I say dami loun oh
K′omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh ohh ohh
Baba dami loun oh
K′omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh ohh ohh

(Why you come dey sleep fala la?)
(When your mate, dem dey hustle now now)
Phynest loshey beat (Mi dey sing da da)
(yeah ayy, mi dey para da da, yeah ayy)
(Vibez)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret