Olamide, Skuki - Over the Mountain lyrics

[Olamide, Skuki - Over the Mountain lyrics]

Bim on the beat
Over the mountain sir, over the hills eh
Over the ocean na, over the sea ah
Akoba adaba ah we no go see eh
Come rain come sunshine
Baba you know the gist oooh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oooh

As we dey hustle hustle everyday
As we dey bustle bustle everyday
As we dey GETTING MONEY
We dеy spending money
Cos the monеy dey come everyday
Asin the blessing dey come in my way
Naso the plenty people dey come my way
People wey need my help
I dey give them my help
Cos oluwa dey bless my way aah eeh
Show me YOUR shoki now
Am blessed this one no be lucky now
We GETTING MONEY we dey popular now
All the way from lekki to ikotun now
Hustle so tey for my area
Enemy wey calling me oluya
Now dem see me halleluyah
Tell all the girls pekan gbori
Waa kan gbori wa eh

Over the mountain sir, over the hils eh
Over the ocean na, over the sea ah
Akoba adaba ah we no go see eh
Come rain come sunshine
Baba you know the gist oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oooh

See me dey roll eh see me dey ball eeh
See me dey shine, enemies wan make i fall eh
Skuki okuti anikulapo fela kuti
GETTING MONEY na my duty
Enemies dem dey dull they are booting
Oya YOUR shoki now
Am blessed this ONE no be lucky now
We GETTING MONEY e dey bucku now
All the way from lekki to ikotun now
Hustle so tey for my area
When dem dey calling me oluya
Now i dey sing halleluyah
Tell all the girls pe kan gbori waa
Kan gbori waa

Over the mountain sir, over the hills eh
Over the ocean na, over the sea ah
Akoba adaba ah we no go see eh
Come rain come sunshine
Baba you know the gist oooh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oh

Oya nawo e soke
Baba to bi mi moni nawo e soke
Laolu ogunniyi nawo e soke
Omolola mi oh nawo e soke
Otunba akin alabi nawo e soke, aah
Otunba atunluse nawo e soke… aah
Nawo e soke… aah skuki baddo nawo e soke
Gbogbo ti nairabet oya nawo e soke
Ybnl! Beat lon tan… beat tan beat tan
E rewind orin yen beat ti tan over the top

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret